
TIK TOK REDNOTES SIR LENZO HAFF LANDED POSTED✅️✅️ COMMENTED EVEN DEY SPEAK CHINESE AFRO DON SHOW OH!!!! JASI AFRICANS
Episode · 0 Play
Episode · 26:19 · Jan 15, 2025
About
Yours truly do "TIKI TOK BAN EPISODE" last year march pour my ignorance full everywia e rish dis 2025 ehn God nor go tire for showings from LA mata to META mata God showings is obvious AS WE DEY TOK AM 4 HIA "OLUWA IS INVOVLED"⚡️⚡️⚡️⚡️ 'AJE' THE ORGY OF LOVE E B♥️♥️ THE WELCOMING VIDEOS OF CHINESE PEOPLE!!!!!!!!!!!(not government) teaching of chinese language lai dis lai dis ME SEF, YES NA, EMI SIR LENZO GAN GAN!!!! e gat me speaking chinese AJE, U LISTEN NA I LIE TO YOU YESTERDAY buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz d mata wt ur own download fess con loud am AFRICANS DON SHOW NA WE BE THE VIBES OF THE MATA NA ♥️♥️♥️♥️ #tiktokrednotes #sirlenzo #sirlenzosrunnings #nigeria #africa #affritude #moots #inthedaysofsense #nijavist #world #us #isreal #iran #facebook Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
26m 19s · Jan 15, 2025
© 2025 Acast AB (OG)