
SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WEST WETIN E B WE WAN KNOW
Episode · 0 Play
Episode · 19:09 · Jun 20, 2024
About
Nigerians()nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ EYIN!!!!!! The evil aligment is fully present in Nija lai dis Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terrorists Akpabio say national anthem 4 fit end banditry as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 Nija same tin repackaged as finance bill in Kenya( ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and police collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilities Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey werin we dey fear una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Tx❤️❤️❤️❤️ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
19m 9s · Jun 20, 2024
© 2024 Acast AB (OG)