
SATAN IS THE GOD OF EARTH NA W.F KUMUYI TOK AM NA WHY NA TRUMP GUY NA ZIOMISTS PUPPETS JASI NOR PAY PUT⚡️⚡️⚡️⚡️
Episode · 0 Play
Episode · 19:44 · Jan 26, 2025
About
We neva know SATAN EXACTLY lai dis but SATAN REPRESENTATIVES FULL AREA KUMUYI TOK AM U DON HIA RAM????? NA 4 GCK(glpbal crusade with Kumuyi e tok am) con dey spread am 4 social.media THE GOD I WORSHIP IS THE GOD OF HEAVEN AND EARTH⚡️⚡️⚡️⚡️ I WORSHIP NO MAN NA ZIONIST PAYING PORTAL THE CHURCHES BE NA Na so so stealing we know dem 4 b4 na SATAN GET DEM, NA Y DEM DEY CONFESSKumuyi sau e get the straight line dem dey leave lyf abi but we nor dey see d same things, we nor want the same things, we don't haff d same problemswe wey God dey 8nside us we wey gallant PASTORS CON DEY CON US SAY DEM SABI EVERYTHING Pls listen, we gax ja ara wa gba las las buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️ #sirlenzo #podcast #kumuyi #religion #christainity #islam #freepalestine #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
19m 44s · Jan 26, 2025
© 2025 Acast AB (OG)