Episode image

SALLAH REFLECTIONS⚡️⚡️⚡️⚡️ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN

Egbon Lenzo's Runnings

Episode   ·  0 Play

Episode  ·  21:39  ·  Jun 16, 2024

About

BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFÙLS ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!! Keyamo after killing the Nigerian air project say Nigerian airlines go dey travel international routes whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow food Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 free Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai dis and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go court na inside d story dey You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all over wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp share Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat na❤️❤️❤️❤️ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

21m 39s  ·  Jun 16, 2024

© 2024 Acast AB (OG)