
ITS TIME TO VERIFY TINUBU'S LIES⚡️⚡️⚡️⚡️ ANALOGUE, PRE-HISTOROC, UNINTELLIGENT LIES
Episode · 0 Play
Episode · 23:18 · Jun 13, 2024
About
As e b lai dis ehn Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am like u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminal Dangote refinert neva start to dey produce PMS but go supply diesel but sir, fuel an diesel na same process breakdown na na d fooĺs we dey laugh me leave mata, say dem dey run am confam d fools we jare na Wike and d Abuja light rail wan kee me wt laugh sometin wey dem launch since 2018 fa d oloriburukus sti claim am as dem own nor build rail lines nor build station but run d project Pls listen, add ur thinkings sake of say i know say u get sense ni yen oh!!!!!❤️❤️❤️❤️ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
23m 18s · Jun 13, 2024
© 2024 Acast AB (OG)