Episode image

FEAR OF THE RICH AND CHAOS NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚡️⚡️⚡️⚡️

Egbon Lenzo's Runnings

Episode   ·  0 Play

Episode  ·  19:21  ·  Jun 18, 2024

About

NIJA POLICE TO THE RESCUE wen d rich are in trouble, who dem dey call Nija police, Nija police Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paid but expecting protection from all others dat are not well paid Army too dey na, Navy sef go join but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collect EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeria wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am na Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion Pls epp share afta listening❤️❤️❤️❤️ #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

19m 21s  ·  Jun 18, 2024

© 2024 Acast AB (OG)