
Different Cultural Food Wey I Don Try And How I Tek See Am.
Episode · 0 Play
Episode · 8:27 · Jul 3, 2021
About
Welcome back country p.How we deh?Na me be Comfyflex, the only toku toku madam for Nigeria dey inside this Tori palour.You don sabi how we deh tek waka for inside hia.Today na another big day for fun especially wen I dey smell food everywhere.Na mata wey no dey tire persin everytime. Life been deh sweet if food dey.So, today we go tok about different culture food wey I don sama and wetin I think about dem.
8m 27s · Jul 3, 2021
© 2021 Spreaker (OG)