
DECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRA JASI PADI MI
Episode · 0 Play
Episode · 19:28 · Jun 14, 2024
About
As becum lai dis as sampled by Tinubu fallings THE END OF ZIONISM IS HIA THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paper Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollars but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINT CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUE⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey go dem decorperation sure on God Pls listen and epp share, adding ur thinkings I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una sha❤️❤️❤️❤️ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
19m 28s · Jun 14, 2024
© 2024 Acast AB (OG)