
BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION
Episode · 0 Play
Episode · 17:09 · Jun 17, 2024
About
Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin na who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collect who we cum b complaints of account holders nor dey eva get solution d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us stories next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abeg be careful wt Americans platforms like google pay sha d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces its time to put since we nor gree 4 anybody dis yia❤️❤️❤️❤️ #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
17m 9s · Jun 17, 2024
© 2024 Acast AB (OG)