Erima (feat. Dr Sid & Wizkid)

Erima (feat. Dr Sid & Wizkid) Lyrics

Erima (feat. Dr Sid & Wizkid)  by DJ Big N

Song  ·  3:46  ·  English

© 2016 Mavin Records

Erima (feat. Dr Sid & Wizkid) Lyrics

Drop it
Dr sid oh
Come cure my craze today
Dj Big N, When you′re big
You're big abeg
Ah woah
Yaga

Oshey
Ah han
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body Erima get body eh

Erima get biggy body
Erima dance for me
See...

Na you be the winner no be joke oh
Omo na true i dey talk no pinnocio
Nah you be the spice Ajinomoto
Oya pose oh
For the photo
Anywhere you wanna go we can go to
Give you that good good loving when you want to
No need for uber take my motor
I go dey do you like say na you win the lotto
Baby you set

Omo forget
Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex
Na that time dey go wan dey play you my cassette
Make we bet
Oya make we bet
I go buy you house oh you don′t need to let
I don't need a puppy baby you go be my pet

Mmmmmh ah na you be the best
Erima fine
Erima dance make you take my money

Erima get body
Erima carry body gan ni
Erika dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body Erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me
Erima dance for me
Eh right now i don dey maya for your matter
Erima i don dey craze for your matter
See the things wey you do dey make mer craze
See the love i get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down
My baby girl go down down down
My true love I don find now now
And we will never go down down down

To my music she can dance konto oh ah
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance azonto oh ah
She dey feel am inside am gan ni

She dey dance konto oh ah
She dey feel inside am
Say the music make her dance azonto oh ah
She dey feel am inside am gan ni
Erima fine

Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful, Erima fine gan ni

Erima carry body, Erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Oh girl you fine
Oh girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging
I wanna bang in

Baby don't leave me hanging
Oh girl you fine, Oh girl you classy
Other girls wey wan try make them fashi
Your body banging
I wanna bang in
Baby don′t leave me hanging
Erima fine

Erima dance make you take my money eh
Erima get body

Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful, Erima fine gan ni gan ni eh
Erima carry body, Erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Erima fine
Erima dance make you take my money

Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful, Erima fine gan ni gan ni
Erima carry body, Erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me
You na dey feel this one abi?
Dr Sid
Shoutout to Wizzy
Ahn Dj Big N
Let′s go
Mavin

Writer(s): David Adedeji Adeleke, Augustine Miles Kelechi, Chris Alvin Sunday<br>Lyrics powered by www.musixmatch.com


More from Erima (feat. Dr Sid & Wizkid)

Loading

You Might Like

Loading


3m 46s  ·  English

© 2016 Mavin Records

FAQs for Erima (feat. Dr Sid & Wizkid)